Vanilla Lyrics - Burna Boy
Lyrics
"Vanilla" - Burna Boy
Falila Say: “Make Her Come, Come”
She Give Me Vanilla, Make Her Chop, Chop, Chop
Then Her Padi Jamilah Wey Carry Bum, Bum
Come Dey Make My Medulla Dey Malfunction (Ye)
Falila Say: “Make Her Come, Come”
She Give Me Vanilla, Make Her Chop, Chop, Chop
Then Her Padi Jamilah Wey Carry Bum, Bum
Come Dey Make My Medulla Dey Malfunction (Ye).
Abi O Ja, Baby Won Ja
See As You Fine Like Mami Water
Just Because You Fine Lik? Yemoja O
Ti N Ba Gbe Si E Lara Y? Ma Sa O
Now She Don Dey Call Me Daddy O
Love It When She’s Calling Me Alhaji O
Ki La Ju Ki La Ri O
All Over The World Wo N Wa Me O
And I No Dey Carry Last
Even Though Sey I Dey Try Relax
Girl You Know Your Friend Carry Nyash
Wetin You Dey Do Me I No Like Am
Yeah! And I No Dey Carry Last
Even Though Sey I Dey Try Relax
Girl You Know Your Friend Carry Nyash
Wetin You Dey Do Me I No Like Am, Yeah.
Falila Say: “Make Her Come, Come”
She Give Me Vanilla Make Her Chop, Chop, Chop
Then Her Padi Jamilah Wey Carry Bum, Bum
Come Dey Make My Medulla Dey Malfunction (Ye)
Falila Say: “Make Her Come, Come”
She Give Me Vanilla, Make Her Chop, Chop, Chop
Then Her Padi Jamilah Wey Carry Bum, Bum
Come Dey Make My Medulla Dey Malfunction (Ye).
Mo N Beri For Your Body, Body
Mo N Spending All My Money, Money
Wo Bo Se N Carry Body
Yeah! My Sweety Baby, Carry Body
Mo N Beri For Your Body, Body
Mo N Spending All My Money, Money
Wo Bo Se N Carry Body
Yeah! My Sweety Baby, Carry Body.
Falila Say: “Make Her Come, Come”
She Give Me Vanilla Make Her Chop, Chop, Chop
Then Her Padi Jamilah Wey Carry Bum, Bum
Come Dey Make My Medulla Dey Malfunction (Ye)
Falila Say: “Make Her Come, Come”
She Give Me Vanilla, Make Her Chop, Chop, Chop
Then Her Padi Jamilah Wey Carry Bum, Bum
Come Dey Make My Medulla Dey Malfunction (Ye).
And I No Dey Carry Last
Even Though Sey I Dey Try Relax
Girl, You Know Your Friend Carry Nyash
Weting You, Dey Do Me I No Like Am, Yeah!
And I No Dey Carry Last
Even Though Sey I Dey Try Relax
Girl, You Know Your Friend Carry Nyash
Weting You, Dey Do Me I No Like Am, Yeah.
MUSIC VIDEO Vanilla - Burna Boy
